21 Di King and en ofisas like wetin Memukan tok kon do am.
Dis advise dey good for Fero ear and all en ofisas.
“So if my king go like am, make yu kommand sey make Vashti nor ever kom near di king again. Make yu let us rite am put for Persia and Media law, so dat dem nor go ever fit shange am. Den yu go give en place as kween to anoda betta woman.
Wen di whole kingdom don know wetin yu do, evry woman go trit en husband with respet, weda e get money or e nor get.”
E send message go all di kingdoms for Persia and Media sey evry husband must bi di head for en house and na wetin e tok, dem must obey.
Den yu go take di girl wey yu like pass kon make am kween to replace Vashti.”