Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 1:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Wen di whole kingdom don know wetin yu do, evry woman go trit en husband with respet, weda e get money or e nor get.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 1:20
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di King and en ofisas like wetin Memukan tok kon do am.


Leta wen di king nor dey vex again, e kon dey tink about wetin Vashti do and wetin e kommand about am.


Una wey bi wife, make una dey respet una husband, just as una dey respet Christ,


So, each man suppose love en own wife, just as e love ensef and evry wife suppose respet en husband.


Den wen all di pipol hear am, dem go fear to do wiked tins.


Den, all di men for di town go stone di pikin die. Like dis, una go remove all di wiked pipol wey dey among una and wen evribody for Israel hear wetin happen, fear go katch dem.


Una wey bi wife, make una dey do wetin una husband wont, as Christ pipol suppose do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ