Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 1:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 E tell di men, “Mi, King Zazes send my savant go koll Kween Vashti, but di kween nor gri kom! Wetin di law sey make wi do to am?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 1:15
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen King Zazes start to rule, Judah enemies wey dey stay for Judah and Jerusalem kon go komplain against dem.


Di pipol wey e dey always koll for advise na: Karshena, Shetar, Admata, Tarshish, Meres, Marsena and Memukan and dem bi seven ofisas for Persia and Media wey get di highest pozishon for di kingdom.


Den Memukan tell di king and en ofisas: “Kween Vashti nor only curse di king, but e don curse en ofisas, In-short, e don curse di whole kingdom!


So Haman enter inside and di king kon tell am, “Wetin wi fit do for di man wey di king like to honor?” Haman kon tink for en mind sey, “Wish pesin di king go wont honor, escept mi?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ