Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Estha 1:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Di pipol wey e dey always koll for advise na: Karshena, Shetar, Admata, Tarshish, Meres, Marsena and Memukan and dem bi seven ofisas for Persia and Media wey get di highest pozishon for di kingdom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Estha 1:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From di town, e still take one among di sojas offisa, five pipol from di king adviser wey dem si for di town, one seketry among di sojas wey dey train pipol as sojas and sixty pipol from di land wey dem seize.


Mi and my seven advisers dey send yu go shek wetin dey happen for Jerusalem and Judah and to si weda dem dey obey yor Oga God law wey dey yor hand.


E tell di men, “Mi, King Zazes send my savant go koll Kween Vashti, but di kween nor gri kom! Wetin di law sey make wi do to am?”


From among di pipol wey dey for di town, e take one offisa wey bin dey kare for Jew sojas; seven of di king pesinal advise, di soja kommander, shief seketry and sixty oda pipol.


“Make sure sey una nor porshu any of dis small shidren komot. I tell una di trut, dia angels dey my Papa front for heaven evritime.


Dem go si en face and en name go dey dia fore head.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ