Estha 1:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Dis tin happen for di time wey King Zazes dey rule. (I dey tok about di Zazes wey rule more dan 127 kountries, from India go rish Ethiopia). အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dis tin happen for di twenteth day for di third mont wey bi Sivan. Mordekai koll di king seketry and dem take all di leta wey Mordekai rite go give Jew pipol, ofisas and di govnor for di 127 aria for di kingdom wey start from India go rish Kush. Dem rite dis kommand go give di pipol for dia aria akordin to di language wey dem dey speak.