Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 9:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Evritin wey dem do wen dem still dey alive, weda dem love, hate or bin dey jealous pesin, all don die follow dem go. Dem nor get part for anytin wey dey happen for dis world again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 9:6
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den one new king wey nor know Josef kon dey rule Egypt.


Di hope wey good pipol get, dey give dem joy, but wiked pipol, nor get wetin dem dey hope for.


I dey get anytin wey I wont and I nor stop mysef from anytin wey go make mi happy. I dey proud for evritin wey I don work for and na all dis, bi my reward.


So I si sey, di best tin to do as human being, na to enjoy wetin wi don work for. Dat na di rizin why wi dey here, bikos nobody go fit bring us kom enjoy life again afta wi don die.


Who know wetin good for pesin for dis yuzles and short life wey wi dey live? Life wey bi like shadow, how wi won take know wetin go happen for di world afta wi don die?


So as I sidan dey tink dis tins make I for undastand dem, I kon si sey, na God dey kontrol evritin wey raitious and wise pipol dey do. Even doh wi like or hate anytin, nobody know wetin go happen for future.


I bin tink sey, I nor go ever si God or anybody wey dey alive again for dis world.


kon tell am, “Make yu get up, karry di pikin and en mama go Israel, bikos di pesin wey won kill-am, don die.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ