Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 9:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wise pipol nor dey shaut wen dem dey tok and dis betta pass king wey dey shaut and tok to fools.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 9:17
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If yu korrect pesin, e go like am pass wen yu praiz am.


Wise pesin word dey favor am, but fool own, dey distroy am,


E betta make wise pesin korrect yu dan make fool praiz yu.


E nor go shaut or make nois or dey tok waka for strits.


E nor go luz hope or start to fear. E go bring betta judgement kom evriwhere for di world and pipol for far-far land, dey wait make E kom tish dem.”


Afta e tok finish, e kon sey make evribody go dia house.


Human being vexnashon nor dey make pipol live di life wey God wont.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ