Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 7:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 “Wetin I dey find since, I neva still si am; I si sey among 1,000 pipol, na only one man dey good, but I nor si any woman wey good among dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 7:28
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

May bi one angel go help am; one out of di tazon angels wey God get wey go tell am wetin dey rite.


My God, make Yu diliver mi! Bikos all doz wey dey fear and respet Yu, wiked pipol don kill dem finish.


Di Tisha sey: “I undastand all dis tins wen I dey try to look for ansa to evritin.


I look for Yu for nite, my spirit dey find Yu for morning, bikos wen Yu start to judge di world, den pipol for dis world go know and learn how to bihave well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ