Ekklesiastes 7:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English26 I still si sey, woman wey wont make man sleep with am, dey set trap for am and dis one dey wiked and bad pass deat. Pipol wey dey obey God, go fit eskape am, but doz wey dey sin, go enter di trap. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |