21 So, make yu nor listin to wetin pipol dey tok, if not, yu go hear yor savant dey curse yu,
But di king tell Abishai and Joab en broda, “E nor koncern una. If e curse mi, bikos God tell am make e curse mi, who get di pawa to ask am why e dey curse mi?”
kon sey, “My king, abeg, make yu forget all di bad tins wey I do dat day wey yu komot from Jerusalem, nor kount am against mi or tink am at-all.
“Make yu nor ever spoil worker give en oga, bikos if di pesin curse yu, di curse go follow yu forever.
bikos yu know for yor own heart too, how many times yusef don curse oda pipol.
God go distroy doz wey dey lie against dia neighbours; pipol wey dey katch and kill pipol and doz wey nor dey give korrect judgement.
But some wiked pipol sey, “How dis man go fit take save us?” Dem curse am and dem nor gri kom gi-am gift. But Saul nor tok anytin.