Ekklesiastes 7:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 Nor ever ask, “Wetin make evritin bad dis days pass as dem bi before?” Bikos e nor dey wise to ask dat kind kweshon. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dis na wetin God tok: “Una tink sey I drive my pipol komot like man wey drive en wife komot en house? Where di leta wey I take drive una mama? Una tink sey I sell una as slave like man wey sell en shidren? No! Una bi slave, bikos of una sins and dem karry una komot from una land, bikos of di bad-bad tins wey una do.