Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 6:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Pipol dey work just bikos of wetin dem go chop, but dem still nor dey beleful.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 6:7
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Pesin wey wont sometin dey work well for am, bikos e nid am.


All dis tins dey taya pesin and nobody fit shange or tok as dem bi: No matter wetin wi dey si and hear, awa eyes still won si and awa ear still won hear more.


Pipol wey like money, even di one wey dem get, nor dey rish dem and doz wey like propaty, wetin dem get, nor dey rish dem too. Dis kind behaviour dey yuzles too.


Na evribody dey enjoy wetin di land dey produce; even king dey put hope for wetin dem harvest from farm.


If pesin get hundred shidren and e stay for dis life kon old, but if e nor get happiness and dem nor do betta beri for am, den I go sey, “Pikin wey dem just born and e die, betta pass am.”


So, how wise pipol take betta pass pipol wey bi fool? Poor pesin wey sabi work well-well, wetin e go gain for dis life?


“So I tell una, make una nor worry about una life, wetin una go chop or drink and wetin una go wear for body. Life nor big pass food? Abi body nor betta pass klot?


Den I go tell mysef, “Yu get plenty food wey go last yu for many years, so make yu go sleep, chop and drink, dey enjoy yorsef!” ’


Make una nor work for food wey nor dey last, but for food wey go give una life wey nor dey end and dat kind food, na only Man Pikin go fit give una, bikos na-im God send kom.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ