Ekklesiastes 5:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 I still don notis one tin, at least, dis one dey good: E good for pipol to chop, drink and enjoy dia work for di short time wey God give dem to live dia life, bikos na so God wont am. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |