Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 5:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Pipol wey dey work hard, dey sleep well for nite; weda dem chop small or plenty food. But pipol wey too rish, nor dey even fit sleep at-all.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 5:12
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey yuzles to work hard from morning go rish nite, bikos of wetin yu go chop. Yes! God dey provide for di pipol wey E love, even wen dem dey sleep.


I dey sleep with peace, bikos na only Yu wey bi my God, dey save mi.


Fear nor go katch yu wen yu dey sleep and yu go sleep well still day break.


Den pipol go sey, ‘Wi sleep in peace and wake-up in peace.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ