Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 5:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Di more yu get, di more pipol go kom help yu spend am; di only gain for inside, na sey yu get money.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 5:11
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and e trit Abram well, bikos of di woman. Abram kon kollect sheep and kattle, both man donkey and kamel.


(Naw, Abram get many animals, silva and gold.)


bikos yor money fit finish wons like sey e get feada kon fly leave yu like eagle.


Yong man, make yu happy as yu dey yong! Make yu enjoy evry minute for dis life and do evritin wey yu won do; but remember sey yu go tell God evritin wey yu dey do.


So I get money and propaty pass all di kings wey don rule Jerusalem before mi, plus all dis tins, I still get betta wisdom.


Pipol wey dey work hard, dey sleep well for nite; weda dem chop small or plenty food. But pipol wey too rish, nor dey even fit sleep at-all.


So, make yu enjoy wetin yu get, instead of wetin yu wont and stop to dream of tins wey dey yuzles, like pesin wey dey porshu breeze.


Pesin wey dey make money with wayo, bi like bird wey dey hash egg wey e nor lay. Wen e don dey old, e go luz all di money wey e get, den e go know sey e bi fool.”


But make una dey sure about dis! Oga God wey dey kommand heaven sojas don tok: Evritin wey di nashons dey do nor mean anytin; all dia work go dey yuzles.


bikos evritin wey dey inside di world (tins wey human being body wont; tins wey dey hongry pesin to get and to dey karry body up), nor kom from di Papa, but na dis world dem from kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ