Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E betta make yu get small propaty with peace for mind, dan to dey work hard, bikos yu nor go still gain anytin and e bi like wen pesin dey try to katch breeze.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 4:6
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So e dey good to fear God with di small money wey pesin get, dan to do evil kon get money well-well.


E betta to dey honest even doh yu nor get plenty money, dan to use wayo get plenty propaty.


E betta to chop dry bread with peace of mind, dan to get plenty food for house with kworel.


As I tink about evritin wey human being dey do for dis world, I kon sey: Evritin dey yuzles; e just bi like sey pesin dey porshu breeze.


So I kon gri to find out wetin wisdom, madness and foolishness bi. But e klear sey, na breeze I just dey porshu,


I still notis anoda tin for life wey dey yuzles.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ