Ekklesiastes 4:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Den I tink of all di work wey pipol dey do and I kon si sey, evritin wey dem dey do, na to know who betta pass. But all dis tins dey yuzles too, e just bi like wen pesin dey porshu breeze. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |