Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 4:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But di ones wey dia own betta pass, na shidren wey dem neva born, bikos dem neva si all di wiked tins wey dey happen for dis world.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 4:3
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey-dey happy wen dem die go dia grave.


As I tink about evritin wey human being dey do for dis world, I kon sey: Evritin dey yuzles; e just bi like sey pesin dey porshu breeze.


So, I hate dis life, bikos evritin wey dey inside, dey give trobol. Evritin dey yuzles and e bi like wen pesin dey porshu breeze.


For dis time, e go hard well-well for wimen wey get belle and doz wey get small pikin for hand.


Bikos true-true, di time dey kom wen pipol go sey, ‘E good well-well for wimen wey nor born or feed pikin at-all!’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ