Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 4:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Dem fit attack and win one pesin wey stand alone, but two pipol go stand fight kon win. Na three pesin even betta pass, bikos e dey hard to kut three rope wey dem tie togeda.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 4:12
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di three sojas wey get pawa well-well kon force demsef pass Filistia pipol kamp and dem draw wota from di well kon go give David. But e nor gri drink am; instead, e pour am as ofrin for God


E get pawa well-well, but e nor popula rish “Di Three.” David make am leader among en bodyguards.


Di sekond one for Di Three wey get pawa, na Eleazar wey bi Dodo pikin from Ahohi family. One day, en and David shalenge Filistia pipol wey gada for war, even wen Israel pipol run go back,


Na so too, wen two pipol sleep togeda, dem go fit make each oda body warm, but na how one pesin fit take make ensef warm?


E betta make yu dey poor and wise as youth, dan to bi old foolish king wey nor dey take advise.


Make una dey do evritin wey una fit do to keep di unity wey di Spirit dey give, as una dey live togeda for peace.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ