Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 4:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Na so too, wen two pipol sleep togeda, dem go fit make each oda body warm, but na how one pesin fit take make ensef warm?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 4:11
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos if one pesin fall, di oda pesin go help am stand. But pesin wey dey alone, e go bad well-well for am wen e fall.


Dem fit attack and win one pesin wey stand alone, but two pipol go stand fight kon win. Na three pesin even betta pass, bikos e dey hard to kut three rope wey dem tie togeda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ