Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 3:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Wetin dey happen naw, don happen before and wetin go happen for future don still happen before, bikos God dey make di same tin happen again and again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 3:15
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So I kon sey, make I try know di difrence between wisdom and foolishness. Abi e get anytin wey who take-ova from mi won do, wey I nor do before.


Evritin wey dey happen, na wetin God don sey go happen and all of us know sey, yu nor go fit argue with pesin wey strong pass yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ