Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 2:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 So I kon sey, make I try know di difrence between wisdom and foolishness. Abi e get anytin wey who take-ova from mi won do, wey I nor do before.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 2:12
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So I kon gri to find out wetin wisdom, madness and foolishness bi. But e klear sey, na breeze I just dey porshu,


Wetin dey happen naw, don happen before and wetin go happen for future don still happen before, bikos God dey make di same tin happen again and again.


So I try to search evriwhere to get wisdom and to undastand why tins dey happen di way dem dey happen and I dey ready to prove to mysef sey, wikedness dey stupid and foolishness dey bring madness.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ