Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 2:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 But as I sidan dey tink of evritin wey I don do, I si sey all of dem dey yuzles. Dem bi like wen pesin dey porshu breeze! E nor really get anytin wey pesin fit gain for dis world.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 2:11
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So God si evritin wey E kreate and dem good well-well! And dat evening and morning kon make am di sixt day.


Make Yu remember how my life short rish and how human being life empty and nor mean anytin!


Moses si di work kon know sey dem do am, just as God kommand, so e kon bless dem.


As I tink about evritin wey human being dey do for dis world, I kon sey: Evritin dey yuzles; e just bi like sey pesin dey porshu breeze.


So I kon gri to find out wetin wisdom, madness and foolishness bi. But e klear sey, na breeze I just dey porshu,


Wetin pipol dey gain from all di hard work wey dem dey do for dis world?


So, wetin pipol really dey gain for all di hard work wey dem do?


Pipol wey like money, even di one wey dem get, nor dey rish dem and doz wey like propaty, wetin dem get, nor dey rish dem too. Dis kind behaviour dey yuzles too.


Dis one too na anoda sirious problem. Just as pesin take kom, na so too e go take go back. And dia hard work na for nor-tin, e just bi like wen yu dey try to katch breeze.


But make una dey sure about dis! Oga God wey dey kommand heaven sojas don tok: Evritin wey di nashons dey do nor mean anytin; all dia work go dey yuzles.


To live as God wont and dey happy with wetin E give yu, dey bring betta reward.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ