Ekklesiastes 12:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Yes! Make yu remember di Pesin wey kreate yu naw wen yu dey yong, before di silva shain go kut and di gold lamp go fall break. Nor wait until di wota pot go skata or di rope for di well go kut. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |