Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 12:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Remember am naw, before yu go kon dey fear to klimb high place or to waka for road; den yor hair go don turn white like almond tree wey dey shine and yu go hardli fit karry yorsef just like grasshoppa wey dey die; den all di mind to dey sleep with woman or man, go vanish and small time, yu go-go yor final resting place, den pipol go mourn for di street for yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 12:5
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Jakob ansa, “Benjamin nor go follow una go anywhere, bikos en broda don die and na only en remain naw. If anytin happen to am wen una dey travel, den una go just make mi die with pain.”


If una take dis one from mi too and sometin happen to am, den una go make mi die for pain and shame.’


Wen e si sey di boy nor dey with us, e go die and yor savant go let awa papa yor savant die inside pain and shame.


Wi learn and get awa sense from old pipol; pipol wey dem born before yor papa.


My only hope na where dead body dey, where I go for go sleep for darkness.


I know sey Yu dey karry mi go where I go for die; di place wey Yu keep for evribody.


Naw wey I don old well-well, make Yu nor leave mi. Make I tell dis new generashon and all doz wey dey porshu mi about yor pawa.


Na long life bi raitious pipol reward and to get white hair, na betta crown.


Yong pipol glory dey dia strent; so make una respet di white hair wey old pipol get.


So, anytin wey yu dey do, make yu do am well, bikos wons yu die, yor wisdom, knowledge, work and plans, nor go mean anytin again.


Even wen una don old kon get white hair, I go still dey kare for una. Na mi kreate una, so I go support, help and save una.”


Afta, God koll and ask mi: “Jeremaya! Wetin yu dey si?” I ansa, “Na one almond tree branch.”


I go skata dem go difren nashons wey dem or dia grand-grand papa neva hear of before kon send sojas go fight dem, until I don distroy dem finish.’ ”


Make una dey respet and honor pipol wey senior una. Make una fear una God; Na mi bi God.


Bikos God sey, na only wons man go die and afta dat, judgement go kom,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ