Ekklesiastes 12:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Remember am naw, before life opportunity door go klose and work nois go fade komot yor ear. Naw, yu dey wake-up with bird nois, but den, all di sound go dey komot small-small from yor ear. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |