Any farmer wey dey wait for betta weda, nor go ever plant seed and if e dey look di kloud to know weda rain go fall, e nor go ever harvest wetin e plant.
Naim e kon tell doz wey dey wosh di farm sey, ‘Since three years naw, I dey fine fruit for dis tree, but wen I look, I nor dey si. So, make una kut am down! Why wi still let am dey take space?’