7 I don even si where savant dey ride horse like sey e bi prince, while prince dey waka like sey e bi savant!
As di king and all en men dey komot for di palis, dem kon stop for di last house.
dem bring di king royal garment and di royal horse wey di king don ride before, kom.
Make foolish pipol nor dey spend money anyhow and make savant nor rule leaders.
“ ‘Savant wey turn to king; fool wey leta get money well-well;