Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Ekklesiastes 10:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Just as fly wey don die dey make perfume smell, na so too small foolishness dey spoil pesin wisdom and respet.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Ekklesiastes 10:1
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Profet Jehu wey bi Hanani pikin go meet di king kon sey, “E dey good make wi help and follow wiked pipol wey hate God? Wetin yu do so, don make God dey vex for yu.


I still tell dem, “Na wimen from anoda kountry make King Solomon sin. Dis man great pass any of di king for oda nashons. God love am kon make am king ova Israel pipol, yet e still kommit sin.


Dem hire am make e for make mi fear den kon sin, so dat dem go spoil and disgrace my good name.


dem go heavy pass san wey dey for sea, bikos dem dey heavy and na dis make knee dey tok like dis.


Di anointin oil wey dem mix like perfume, go dey holy and dem go dey use am for God work.


So wisdom dey good pass swod, but one sin fit distroy many-many good tins.


‘Like for ezample sey pesin take holy meat wey dem don sakrifice kon hide am for en klot, den e allow dat klot tosh bread or food wey dem kook or wine or olive oil or any kind food, dat one go make di food dey holy?’ ” So wen Haggai ask dem di kweshon. Di priests ansa, “No!”


Den Haggai ask again, “Wot of pesin wey dirty bikos e tosh dead body; if e tosh any of dis food, dat mean sey di food dem don dirty too?” Di priests ansa, “Yes!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ