31 Na bikos of dis, man go live en papa and mama go join en wife and di two of dem, go bi one flesh.
Dat na di rizin why man must live en papa and mama kon go stay with en wife and dem two go bikom one.
and bikos of dat, ‘Man go leave en papa and mama go join en wife and di two of dem go kon bi one?’
Una nor know sey, pesin wey dey sleep anyhow with oda pipol, don bi part for di pipol body?
Dis sekret wey I dey tell una so big well-well, but na di tin wey dey between Christ and di church, I dey tok about.