Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Efesians 5:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 bikos wi bi part for en body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Efesians 5:30
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di man sey, “At last, dis one bone kom from my bone and en flesh kom from my flesh; I go koll am, ‘Woman,’ bikos God make am from man.”


Na so e bi with us. Wi many, but wi bi difren parts for Christ body and wi bilong to each oda.


Una nor know sey una body na part for Christ body? So e dey good make wi put awa body for ashawo work? God forbid!


Na di church bi Christ body and naim dey make evritin for evriwhere full and komplete.


Nobody don ever hate e own body, but e dey feed and kare for am, just as Christ dey kare for di church,


Dat pesin nor dey with Christ wey bi di head. Bikos na Christ join di whole body togeda, as dem dey grow inside God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ