21 Na for inside Christ di whole building for join togeda kon grow as one holy Temple for God and
Dem make di stones wey dem take build di temple, from where dem for kut dem, so no hammer, axe or any oda iron make sound for di main site.
My God! Nobody fit shange yor laws! Yor kingdom dey holy and Yu go rule forever and ever.
One door dey under di rooms for di sout-side for di building and for di east end where di wall for start.
All of us na ko-workers for God and na una bi God farm and en buildings.
Wish kind business God Temple and juju get? Bikos wi bi God Temple, just as God sey, “I go stay inside dem and waka among dem, den, I go bi dia God and dem go bi my pipol.”
Dat pesin nor dey with Christ wey bi di head. Bikos na Christ join di whole body togeda, as dem dey grow inside God.
so dat if I nor kwik kom, una go know how pipol suppose bihave for God church, wey bi di true pila and foundashon.