Efesians 2:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Make una remember sey before-before una bi Gentile pipol wey dey do wetin di flesh wont and Jew pipol dey koll una, “pipol wey dem neva sekonsaiz” like di way dem dey sekonsaiz human being. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |