2 Make di grace and peace wey dey kom from God awa papa and from awa Oga God Jesus Christ, dey with una.
Rome pipol wey God love and koll make dem bi en own, na una I dey rite dis leta give. Make God awa Papa for heaven and Jesus awa Oga God give una grace and peace.
Make God awa Papa and Oga God Jesus Christ give una grace and peace.
Make God awa Papa and Oga God Jesus Christ grace and peace, dey with una.
I bless God wey bi awa Oga God Jesus Christ Papa; wey don bless us with difren spiritual blessing from heaven, bikos of Christ.
I dey rite to Titus, my own pikin for faith. Make grace and peace wey dey kom from God awa Papa and from awa Savior Jesus Christ, dey with yu.