8 Even for Mount Sinai, una make God vex well-well sotey E won kon distroy una.
So, how wi go forget yor kommand again kon go marry doz wiked pipol? If wi do am, Yu go vex kon distroy us finish and nobody go survive.
Naw di stones dem na God word and na God rite wetin dey inside di two stones.
“But even as dem dey wildaness, dem rijet mi. Dem break my laws kon rijet my kommand wey dey give life to doz wey dey obey am. Dem distroy di Sabat finish. Wen dem dey di wildaness, I dey ready to make dem feel as my vexnashon strong rish.
Oga God tok to us for Horeb sey, “Una don too tey for dis mountin.
I dey fear God vexnashon, bikos E sey E go distroy una. But dis time, E still listin to mi again.