Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 9:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Una don dey sin against di Oga una God rite from di first day wey I know una!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 9:24
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor go bi like dia grand-grand papa wey sturbon; pipol wey nor gri obey, listin or give dia heart to God.


Aaron ansa, “My oga, make yu nor vex too mush for mi; yu know sey dis pipol wiked.


Una nor dey hear or undastand; na since dem born una, una ear block. Yes, I really know how una wiked and sturbon rish and na wiked pikin dem dey koll una since dem born una.


Just as pipol dey guide farm, na so di wiked men go surround Jerusalem, bikos en pipol tok against Mi.” God don tok.


But dem rijet mi and nor gri listin to mi. Dem nor gri trowey dia juju or stop to woship Egypt gods and naw, I dey ready to make dem feel as my vexnashon strong rish.


Make una nor dey sturbon to God and make una nor fear di pipol wey dey di land, bikos dem bi like bread to us. God dey with us and E don defeat di gods wey dey protet dem; so make una nor fear.”


Den God tell Moses, “Make yu bring Aaron stik kom back before di Testimony Box kon keep am as sign for sturbon pipol, so dat dia komplain go stop and dem nor go die.”


Wahala nor go happen to Jakob shidren; Israel pipol nor go si trobol. Bikos di Oga wey bi dia God dey with dem and na-im bi di king.


“Naw si, una don dey won bihave like una papa wey like sin. Una wont make God vex for Israel pipol again.


“Si how una sturbon! Just as una grand-grand papa dem bi, na so una still bi too, bikos una don make una heart strong to disobey God!


bikos I know as una sturbon rish. True-true, as I stay among una kon rish today, una still dey disobey God; so how una sturbones go kon bi wen I don die?


Afta di Oga una God don do all dis tins for una, make una nor tok for una heart sey, “God give us dis land bikos wi good well-well!” Nor bi bikos una good make God give una, but na di wikedness wey dis oda pipol dey do, na-im make God porshu dem komot for una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ