Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 9:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Wen I rish where una dey, I si sey una don really sin against di Oga una God and una don make juju for unasef; una don kwik-kwik turn komot from di way wey God kommand una!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 9:16
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Moses waka near di kamp kon si di melu and di way di pipol dey dance, e vex well-well. E trowey di stones wey dey en hand and dem kon break to pieces.


Aaron kollect and melt di gold kon mold melu for dem. Wen di pipol si di melu, dem kon sey, “Israel pipol, dis na di god wey lead us komot from Egypt.”


So I turn komot di mountin as di fire still dey burn and di two kovenant stones dey my hand.


So I take di two kovenant stones wey di kommandment dey kon skata dem for una front.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ