Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 8:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 For dis forty years, una klot nor even tear and una leg nor get sore at-all.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 8:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For forty years for desert, Yu give dem all wetin dem nid; dem nor wear tear-tear klot and dia leg nor swell-up bikos of pain.


So Israel pipol chop manna for forty years until dem rish Kanaan land.


Una go waka anyhow for di wildaness for forty years kon sofa until di last pesin among una go die, bikos una nor good at-all.


“ ‘Di Oga wey bi una God don bless una for evritin wey una dey do. Evry step wey una take for di great wildaness, I dey with una. For dis forty years wey una dey dis wildaness, God dey with una and una get evritin.’ ”


I karry una thru di wildaness for forty years, but una klot or sandal nor tear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ