Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 7:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 di betta judgement wey una si, di signs and wonders wey God do; en strent and pawa wey E use take-take us komot der and na so di Oga una God go do to all dis pipol wey una dey fear.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 7:19
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E guide dem with en strong hand, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.


Na Yu bi my King and God. Na Yu make Israel pipol win.


Dem always dey my mind and I nor fit stop to dey tink about di mighty tins wey Yu do.


“So tell Israel pipol sey, ‘Na mi bi Oga God and I go remove di load wey Egypt pipol put for dia head and dem nor go bi slave again. Na my pawa I go take save una and I go ponish Egypt pipol.


Una eye don si en great judgement, signs and wonders.


I still kommand Joshua sey, “Yu don si evritin wey di Oga yor God do to doz two kings; E go still do di same tin to all di kingdoms wey yu go-go.


Or God don ever try to diliver one kountry from anoda kountry with judgement, signs, wonders, war, strent, pawa or any oda tin wey dey make pesin fear like di ones wey God do for Egypt for una own eyes?


Den Joshua tell dem, “Make una nor fear or shake. Make una get heart and dey strong, bikos God go do di same tin to all una enemies wey una dey fight against.”


Bikos na di Oga awa God take wi and awa papa dem komot from sofa for Egypt kon do all doz mirakles for awa front. E still protet us wen wi dey travel pass difren kountries.


Joshua sey, “Na like dis una go take know sey, God wey nor dey die dey with una and E go really porshu Kanaan, Hit, Hiv, Periz, Girgash, Amor and Jebus pipol komot for una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ