Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 6:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Make una write dem for una gate and door-mot.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 6:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem go take some of di blood put for di two door post and on-top di door for all di house wey dem go for chop di animal.


Naw, make yu go rite am down for dia present; rite am for one book so dat dem go fit keep am wait dia shidren-shidren make dem for know wetin happen.


Una put una juju for una door-mot and una nor dey respet Mi wey bi God! Una pul una klot, klimb bed with una love wey una give money make dem for sleep with una. Den una kon satisfy unasef.


So God ansa: “Di vishon wey I dey tell yu naw, make yu rite am down make e klear, so dat anybody wey read am, go undastand am well-well.


So make una keep dis kommand for una mind. Make una tie dem for una hand kon wear dem for una head, so dat una go remember dem.


Make una rite dem put for una door-mot and for una gate,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ