Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 6:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 and house where betta tins full, tins wey una nor buy with una hand. For di land, una go fetch wota from well wey una nor dig and una go chop from vineyards and olive trees wey una nor plant,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 6:11
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yor pipol seize strong-strong towns; betta-betta land; house wey propaty full; well wey dem don dig; olive trees; fruit trees and vineyards. Dem chop anytin wey dem wont kon fat and dem enjoy all di good tins wey Yu give dem.


Doz wey nor know am, E give dia land to Israel en pipol and dem plok fruit wey odas plant.


E go give una animals plenty grass for di land and una go chop beleful.


Make una gi-am to Levi pipol, bikos dem nor get land or propaty among una. Make una still give to di strenjas wey dey stay with una; shidren wey nor get papa and mama and wimen wey dia husband don die, so dat dem go chop beleful. Den di Oga una God go bless una for evritin wey una dey do.


Wen di Oga una God don distroy di pipol wey E won give dia land to una, una go take di land kon stay for dia towns and house.


But Israel pipol kon fat and wiked more-more. Di pipol kon heavy, round and tick for body! Dem forget God wey kreate dem; den kon rijet di Rock wey bi dia salvashon.


I give una land wey una nor work hard to get; una dey big-big towns where una nor build house put and una dey chop fruits wey dem produce for vineyard and olive wey una nor plant.’


Israel pipol forget di Oga dia God; dem sin against am kon bigin serve Baal and Asherah juju.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ