Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 4:49 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

49 Israel pipol still win all di wotaside for Jordan River east go rish di sout for di Deat Sea, under Pisgah aria.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 4:49
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E tell mi, “Dis wota dey flow go di east, den from der go Jordan River Valley kon enter di Dead Sea. Afta di wota don flow go di Dead Sea wey get salt taste, di sea go kon turn to fresh wota.


Arabah and Jordan River na still borda for Kinneret Sea go rish Arabah Sea (dat is, di Salt Sea), under di low land for Pisgah go rish di east.


Den Moses komot from Moab Wildaness kon go Mount Nebo until e rish on-top Pisgah mountin, opposite Jeriko. God show am all di land from Gilead go rish Dan,


So Israel pipol take all di aria wey dey for Aroer near Arnon Gorge go rish Mount Sion, wey dem still dey koll Mount Hermon.


Den Moses koll Israel pipol kon sey: “Make una listin well-well to all di law and rules wey I dey give una today, so dat una go learn and obey dem!


Bet-Peor, di low land for Pisgah and Bet-Jeshimot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ