Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 4:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 Anybody wey by mistake kill pesin wen e bi sey dem nor get wahala or kworel before, fit run go one for dis towns and e go dey save.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 4:42
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Naw, from dis towns wey una give Levi pipol, una must choose six towns wey dey save wey pesin wey kill somebody go fit hide put. And una must give dem anoda forty-two towns


Den Moses selet three town for Jordan River east.


Dis towns na: Beza wey dey di wildaness high land for Reuben tribe; Ramot for Gilead wey bi Gad tribe own and Golan for Bashan wey bi Manasseh tribe own.


God nor dey lie! So di promise wey E make and ensef wey E take swear, na two tins wey nor go shange. Since wi don run go meet God make E guide us, e good make awa mind strong, so dat wi nor go fear as wi bilive en promise.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ