Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 4:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Den Moses selet three town for Jordan River east.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 4:41
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Naw, from dis towns wey una give Levi pipol, una must choose six towns wey dey save wey pesin wey kill somebody go fit hide put. And una must give dem anoda forty-two towns


Wen una rish di land wey di Oga una God dey give una, make una nor ever tif anoda pesin land or komot di boundary stone for where una grand-grand papa sey make dem put am.


Den for di centre for di land wey God dey give una, make una keep three town for der.


Na dis make mi sey, make una keep three town wey pesin go run go and e go dey save.


Anybody wey by mistake kill pesin wen e bi sey dem nor get wahala or kworel before, fit run go one for dis towns and e go dey save.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ