Deutronomi 4:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English32 True-true, make una look as e bi before, from di time wey God kreate pipol for dis eart kon rish naw and una look from where di heaven start go rish di end, anytin wey dey great like dis don ever happen or sey pipol si am before? အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |