18 anytin wey dey crawl for groun or any fish for wota.
God kreate di big-big fish for sea and evry oda tin wey dey stay inside wota and difren-difren birds. God si sey dem dey good.
So I kon go look. Dem draw snake with oda bad animals and all dia juju for di wall.
any animal, bird wey dey fly,
Wen una look di sky kon si di sun, moon and stars and as evritin bi for heaven, make una nor let anytin move una to woship or serve dem, bikos di Oga una God don give dem to di pipol for di eart.