Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 32:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wen di God of all ogas give di nashons dia propaty; wen E divide evry human being, E give di pipol where dem go stay rish, akordin to di nomba wey dey for heaven.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 32:8
23 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Kanaan shidren na Sidon wey bi en first pikin, Het,


Eber get two sons: One name na Peleg, bikos na en time dem take divide di eart and en broda name na Joktan.


Na dem bi di grand-grand papa to di pipol wey dey di land wey wota surround. Na dem bi Jaflet shidren-shidren.


E sey, ‘I go give yu Kanaan land and e go bi yor own.’


doz wey God give di land before any strenja kon stay with dem.


Na God get di heavens, but E don give di eart to human being.


So make tanksgivin bi una sakrifice to God, den make una keep di promise wey una make to di Most High.


So, I go tank God, bikos E dey judge well; I go sing and praiz di Most High God.


Yu measure where di eart go rish kon make both dry and rainin sizin.


I bin sey, ‘Una bi gods; bikos una bi di Most High God shidren.’


Pipol wey dey stay where di Most High God dey, go dey save under en shadow.


But Yu, my Oga God, dem go praiz Yu forever.


I go klimb go di place wey high pass for di kloud. I go bi like di Most High God!”


Dis na di decision wey di angel make. So, make evribody wey dey di world know sey di Most High God get pawa ova evry kingdom and E dey gi-am to anybody wey E choose! Even to di pipol wey small pass!’


Di Most High God make yor papa Nebukadnezzar get kingdom wey strong well-well and E give yor papa respet, honor and majesty.


So wen di time rish to divide land for God pipol, dem nor go give una any part.


I dey si dem from where I stand on-top di rock; I dey look dem from di hill. Dem bi one nashon wey dey stay alone; dem know sey dem dey bless pass oda nashon.


di man wey dey hear wetin God tok, wey know di tins wey dey di Most High mind; di one wey dey si vishon from di Almighty, even as en eye open. So e kon sey:


Na thru one man E make all di tribes wey dey di world and E tok di time and place where dem go find God rish,


Wi know sey God nor dey stay for house wey human being build, just as di profet tok,


So Israel pipol go stay for peace, Jakob pipol go prosper for di land wey get food and wine and dew go drop from heaven.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ