Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 32:52 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

52 Yu go si di land, but yu nor go enter di land wey I dey give to Israel pipol.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 32:52
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den God tell Moses, “Klimb go Abarim Mountin, so dat yu go si di land wey I don give Israel pipol.


And God sef still vex for mi, bikos of una. E tell mi sey, “Even yu, Moses nor go enter di land wey I promise una!


But klimb go Pisgah and make yu look di east, nort, sout and west well-well, bikos I nor go let yu cross Jordan River.


“Make yu go Abarim hill kountry for Mount Nebo (where bi Moab land opposite Jeriko) den look Kanaan land wey I won give Israel pipol as dia own.


All of dem faith still strong wen dem die and dem nor get di tins wey God promise dem, but dem si and welkom di tins from far and dem gri sey, dem diasef na strenja for dis world.


God praiz all of dem for dia faith, yet dem nor still get wetin God promise.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ