Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 32:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 Den Moses go with Joshua, Nun pikin kon sing all di word for di song give di pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 32:44
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na di men wey Moses send go shek di land. Hoshea wey Nun born, Moses kon shange en name to Joshua.


from Efraim tribe, e send Hoshea (Joshua) wey Nun born;


So for dat day, Moses rite di song kon tish evribody for Israel


Den Moses sing di words for di song from biginnin go rish di end, so dat evribody wey dey Israel, go hear am.


Wen Moses don sing di song give Israel pipol,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ