Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Deutronomi 32:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 “I sey, ‘I won kut dem to pieces. I won make pipol forget dem forever.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Deutronomi 32:26
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

bikos God go skata una among many kountries from one end for di eart go rish di oda end. For der, una go woship gods wey una or una grand-grand papa nor know before; gods wey dem make with wood and stones!


Dem go use swod kill some, karry some as prisona go anoda kountry and di Gentile pipol go distroy Jerusalem, until di time wey God sey Israel must sofa, go end.


Na Yu bi awa papa. Even if Jakob and Abraham wey bi awa grand-grand papa sey dem nor know us, Yu God na awa papa and na Yu dey always save us.


But God dey trowey en face from doz wey dey do bad tins; E dey remove dem from dis eart.


For di place where God go send una go, una go bi disgrace among di pipol for di eart.


God go still allow una enemies beat una; una go attack dem from one side, but una go run komot seven side, den all pipol for di eart go dey fear bikos of wetin hapun to una.


God go skata una among di pipol and una nor go many for di kountries wey God go drive una go.


Una go die for una enemies land and di land go swallow una.


I go make war happen to una and I go skata una go strenj land. Nobody go dey di land and I go distroy una towns.


So make yu leave mi make I distroy all of dem komot from dis eart. Den I go make strong and mighty pipol from yor shidren-shidren.”


Na bikos of mi, I dey do am. Yes! I dey do all dis tins bikos of mi. I nor go fit let una spoil my name. I nor go let anybody share my glory with mi.


Why Yu won let Egypt pipol sey, ‘Dia God save dem with di mind to kill all of dem for di mountin kon distroy dem komot from di eart?’ Make Yu shange yor mind about wetin Yu won do yor pipol, so dat Yu nor go dey vex for dem.


God dey hear en pipol wen dem koll am for help. E dey save dem from all dia wahala.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ